Koroba Lyrics by Tiwa Savage


Coming 2 America Soundtrack Lyrics

Tiwa Savage - Koroba Lyrics
(Hey, okay)
(Eh, London)

I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution

Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)

Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something

He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do, ay

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to

Writer: Michael Hunter, Michael Ovie Ikaka, Michael Segun Ajayi, Tiwa Savage
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

LyricFind


Click here for the video to scroll with the page

Soundtracks / Top Hits / One Hit Wonders / TV Themes / Song Quotes / Miscellaneous



Soundtracks: # A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z Home