Back to Top

Spencer. - Realest Lyrics

theme

Spencer. - Realest Lyrics
Official




Wowowo
Ehhhhh
Ahnnahnn
Uuuooh
Aii
I say look into my eyes
You go see say I dey para
I dey do my own I no get time
For wahala
The talent na inbuilt
You sef say you know am
Me I no dey stress am
Me I no dey bother
It flows in me and me
I just dey drop am
I have been doing this from a long Time ago
It is not an easy road
Omo my man no be joke
I dey run my race
I dey do my thing my way
So make you no go relent o
Keep the hustle strong my brother you looking at the realest o
Me I no dey lie I dey tell you the truth no relent o
I believe in myself
Never settle for less
I am the realest o
I am the realest o
Incase you do not know
Na Ekpoma me I grow
AAU na the Uni me I go
If you know the matter you go know As e dey go
You no suppose cast you got to keep Am on a low
Say I remember I remember
Back in 2018 for September
Beside Abulu house dem
Drop my brothers
Four men down what a murder case
I say Ehijazzy know the story
Edwin he know the story
The matter make me craze like say I Smoke e kpoli
This one no be fiction
Omo na true story
Eeehhhh omo na true story oo
So make you no go relent o
Keep the hustle strong my brother you looking at the realest o
Me I no dey lie I dey tell you the Truth never relent o
I believe in myself
Never settle for less
I am the realest o
I am the realest o
It flows in me and me
I just dey drop am
It is not an easy road omo
My man no be joke
Na one life we get to live
So make you no go relent o
Keep the hustle strong my brother You looking at the realest o
Me I no dey lie I dey tell you the Truth no relent o
I believe in myself
Never settle for less
I am the realest o
I am the realest o
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Wowowo
Ehhhhh
Ahnnahnn
Uuuooh
Aii
I say look into my eyes
You go see say I dey para
I dey do my own I no get time
For wahala
The talent na inbuilt
You sef say you know am
Me I no dey stress am
Me I no dey bother
It flows in me and me
I just dey drop am
I have been doing this from a long Time ago
It is not an easy road
Omo my man no be joke
I dey run my race
I dey do my thing my way
So make you no go relent o
Keep the hustle strong my brother you looking at the realest o
Me I no dey lie I dey tell you the truth no relent o
I believe in myself
Never settle for less
I am the realest o
I am the realest o
Incase you do not know
Na Ekpoma me I grow
AAU na the Uni me I go
If you know the matter you go know As e dey go
You no suppose cast you got to keep Am on a low
Say I remember I remember
Back in 2018 for September
Beside Abulu house dem
Drop my brothers
Four men down what a murder case
I say Ehijazzy know the story
Edwin he know the story
The matter make me craze like say I Smoke e kpoli
This one no be fiction
Omo na true story
Eeehhhh omo na true story oo
So make you no go relent o
Keep the hustle strong my brother you looking at the realest o
Me I no dey lie I dey tell you the Truth never relent o
I believe in myself
Never settle for less
I am the realest o
I am the realest o
It flows in me and me
I just dey drop am
It is not an easy road omo
My man no be joke
Na one life we get to live
So make you no go relent o
Keep the hustle strong my brother You looking at the realest o
Me I no dey lie I dey tell you the Truth no relent o
I believe in myself
Never settle for less
I am the realest o
I am the realest o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Spencer Spencer
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: Spencer.



Spencer. Realest Video


Performed By: Spencer.
Language: English
Length: 2:49
Written by: Spencer Spencer

Tags:
No tags yet