Back to Top

LLNP Video (MV)




Performed By: Timaya
Featuring: Dem Mama Soljas
Length: 4:00
Written by: INETIMI TIMAYA ODON, TEMIDAYO FEYISAYO AKINTEWE




Timaya - LLNP Lyrics
Official




[ Featuring Dem Mama Soljas ]

Young D can I go deep
Be alive and nothing can bring you down
You won't die young
You go live am too much you won't die
You won't you won't you won't die
You won't you won't you won't you won't
You won't you won't you won't die
Everybody say

Na me go bury my mama
My mama no go bury me
Na me go bury my papa
And my papa no go bury me

Everybody just put up your hands in the air
And say my guy everybody just say
My God I dey beg you gbagaun gbagaun

Eh I sing put your hands
One two one two one two one two
You no go die young oh
Put your hands in the air one two one two
Nobody nobody go kill you oh

Anything wey you want in this life
My brother make you beg God
Everybody just say my God I dey beg you oh gbagoun gbagaun

Everyday I dey pray
God I'm begging you
I don't wanna hustle and die young
I dey beg you gbagaun gbagaun

Everyday I dey pray
I dey beg you
God I no go wanna hustle and die young
God I beg you gbagaun gbagaun

Everybody now
Na lokeloke me I wanna go
Na lokeloke make we dey go
Nobody can stop my shine
Nobody nobody nobody go make me go down now

Na lokeloke me I wanna go
Na lokeloke make we dey go
Nobody nobody wey go fit bring you down
No dullard here no dullard I sing say

Gbagaun you want the best house
And best clothes best shoes best dress and be on your best clothes
Gbagaun you want a house under sea
And travel from Naija down to oversea

I wake up one morning and hear that
Michael Jackson King of pop a Legend is dead
I wake up another morning and hear that
MC Loph is dead my brother what kind of life is this?
Judge people the poor see liver money
And then you just get all the money
Next thing you die leave the money
Na which kind life be this

Everyday I dey pray
God I beg you
I don't wanna hustle and die young
God I beg you

Everyday I dey pray
I beg you
I don't wanna hustle and die young

Everybody everybody now
Put your hands on your head one two
Tell yourself my guy you no go die young

Everybody put your hands on your head
Pray for yourself
Tell yourself you go live long

Na lokeloke me I wanna go
Na lokeloke make we dey go
Nobody fit stop my shine
My guy no time yeah yeah no time

Everybody looking very sharp
And you looking very fine
And you looking sexy
And you looking so smart
Now with all the money and the houses wey you got
Eh my brother man everything na vanity
R.I.P to Bimbo Odukoya
Soboma George Nate Dogg
Steve Jobs Bayo Aderioku Dagrin Chidinma Mbalaso

God I go bless you wellu wellu
For this life wey you give me
God I go beg you

Everyday I dey pray
God I beg you
Me I no go wanna hustle and die young
God I dey beg you

Everyday I dey pray
God I beg you
Me I no go wanna hustle and die young

Everybody say lokeloke wey we dey go
Na lokeloke we all wanna go
We all wanna go wanna go I wanna go I wanna go I wanna go
Lailai we no go die oh

Na lokeloke lokeloke
Na lokeloke lokeloke
Everything go okay okay okay

I wish you a long life man
Steve Jobs R.I.P
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Young D can I go deep
Be alive and nothing can bring you down
You won't die young
You go live am too much you won't die
You won't you won't you won't die
You won't you won't you won't you won't
You won't you won't you won't die
Everybody say

Na me go bury my mama
My mama no go bury me
Na me go bury my papa
And my papa no go bury me

Everybody just put up your hands in the air
And say my guy everybody just say
My God I dey beg you gbagaun gbagaun

Eh I sing put your hands
One two one two one two one two
You no go die young oh
Put your hands in the air one two one two
Nobody nobody go kill you oh

Anything wey you want in this life
My brother make you beg God
Everybody just say my God I dey beg you oh gbagoun gbagaun

Everyday I dey pray
God I'm begging you
I don't wanna hustle and die young
I dey beg you gbagaun gbagaun

Everyday I dey pray
I dey beg you
God I no go wanna hustle and die young
God I beg you gbagaun gbagaun

Everybody now
Na lokeloke me I wanna go
Na lokeloke make we dey go
Nobody can stop my shine
Nobody nobody nobody go make me go down now

Na lokeloke me I wanna go
Na lokeloke make we dey go
Nobody nobody wey go fit bring you down
No dullard here no dullard I sing say

Gbagaun you want the best house
And best clothes best shoes best dress and be on your best clothes
Gbagaun you want a house under sea
And travel from Naija down to oversea

I wake up one morning and hear that
Michael Jackson King of pop a Legend is dead
I wake up another morning and hear that
MC Loph is dead my brother what kind of life is this?
Judge people the poor see liver money
And then you just get all the money
Next thing you die leave the money
Na which kind life be this

Everyday I dey pray
God I beg you
I don't wanna hustle and die young
God I beg you

Everyday I dey pray
I beg you
I don't wanna hustle and die young

Everybody everybody now
Put your hands on your head one two
Tell yourself my guy you no go die young

Everybody put your hands on your head
Pray for yourself
Tell yourself you go live long

Na lokeloke me I wanna go
Na lokeloke make we dey go
Nobody fit stop my shine
My guy no time yeah yeah no time

Everybody looking very sharp
And you looking very fine
And you looking sexy
And you looking so smart
Now with all the money and the houses wey you got
Eh my brother man everything na vanity
R.I.P to Bimbo Odukoya
Soboma George Nate Dogg
Steve Jobs Bayo Aderioku Dagrin Chidinma Mbalaso

God I go bless you wellu wellu
For this life wey you give me
God I go beg you

Everyday I dey pray
God I beg you
Me I no go wanna hustle and die young
God I dey beg you

Everyday I dey pray
God I beg you
Me I no go wanna hustle and die young

Everybody say lokeloke wey we dey go
Na lokeloke we all wanna go
We all wanna go wanna go I wanna go I wanna go I wanna go
Lailai we no go die oh

Na lokeloke lokeloke
Na lokeloke lokeloke
Everything go okay okay okay

I wish you a long life man
Steve Jobs R.I.P
[ Correct these Lyrics ]
Writer: INETIMI TIMAYA ODON, TEMIDAYO FEYISAYO AKINTEWE
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Timaya

Tags:
No tags yet