Back to Top

Timi Dakolo - Nothing Dey Spoil For God Hand Lyrics

Timi Dakolo - Nothing Dey Spoil For God Hand Lyrics

NOTHING DEY SPOIL FOR GOD HAND

People dey ask me say,
Wetin dey make me shine,
Wetin dey give me joy like this
Wey I dey jump and shout

People dey wonder why
Why I still dey smile
In this crazy crazy times
Nothing dey touch my side

When I try to dey fix am, when I dey try to dey run am
E no work e no work for me

When I try to help myself
I realise say no be by sense
Na him I drop am for God hand o

Because nothing dey spoil for God hand oh
(Nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for God hand oh(Nothing dey spoil for God hand oh)
If you give am, e go keep am
If you spoil am, e go fix am

People dey ask me say wetin dey give me vibes
Where I dey get this energy
When things dey fall apart
People dey wonder how
How I still dey smile
Through this dark and lonely night, my light e still dey shine

I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
Na so I do am o
I take my problem, leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
I leave am for God hand o

Because nothing dey spoil(nothing dey spoil for God hand oh)
Because nothing dey spoil for God hand oh
(nothing dey spoil for God hand oh)2x

If you spoil am, e go fix
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Timi Dakolo

Timi Dakolo - Nothing Dey Spoil For God Hand Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet