Back to Top

Be Happy,Find Me Video (MV)




Performed By: T.Y Again
Language: English
Length: 3:33
Written by: SOLOMON TYOSHAR




T.Y Again - Be Happy,Find Me Lyrics




Worldwide
Don worry be happy
Don worry don worry be happy
(Omo be happy)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah

Brothermam look Ina your soul
Soma them looking at me
Them know why ?
Why why why them know
Them dey call my phone, all them saying hello
Why you for dey call my phone ?
Why you for dey find me ? (Rimi)
Alla dem dem people come dey eye me (oju mi)
Oya wait, make e no turn to bragging (oh no)
Say me I start to binding
Fasting and prayer
Steady steady binding
Some of dem come control me bike but na hiking
No give dem chance aware of dem tactics
Live with this music
So I teach what I practice
Still dem dey find me find me find me
Hold me for Ransome oh no
Sey dem gat that thing, but they some (Demfikno)
E don tay wey be say I for done come
Heyy yeh

Don worry be happy
Don worry don worry be happy (Omo be happy)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah
Don worry be happy (don worry)
Don worry don worry be happy (don worry)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah

Me I gat tha juice
Me I no fit loose
Oya come come make we jaiye x2 ah ah
Oh no no no snooze
Only booze ehh
Oya zero zero fuga
Finna burn some weed make you light your cigar
Demfikno say me I no dey do anyhow
Me I no dey anyhow I no buga ahn
Slam some to their beat o.. oh.. i
My people feel this cool o.. oh.. i
Some people demma diss o
Right now I'm just dancing to this beat o..
But still dem dey find me o
Them want turn watchman they wan guide me
But Oluwa Oluwa design me
So I know I be strong I be fighting
I Keep climbing

Don worry be happy
Don worry don worry be happy (Omo be happy)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah
Don worry be happy (don worry)
Don worry don worry be happy (don worry)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Worldwide
Don worry be happy
Don worry don worry be happy
(Omo be happy)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah

Brothermam look Ina your soul
Soma them looking at me
Them know why ?
Why why why them know
Them dey call my phone, all them saying hello
Why you for dey call my phone ?
Why you for dey find me ? (Rimi)
Alla dem dem people come dey eye me (oju mi)
Oya wait, make e no turn to bragging (oh no)
Say me I start to binding
Fasting and prayer
Steady steady binding
Some of dem come control me bike but na hiking
No give dem chance aware of dem tactics
Live with this music
So I teach what I practice
Still dem dey find me find me find me
Hold me for Ransome oh no
Sey dem gat that thing, but they some (Demfikno)
E don tay wey be say I for done come
Heyy yeh

Don worry be happy
Don worry don worry be happy (Omo be happy)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah
Don worry be happy (don worry)
Don worry don worry be happy (don worry)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah

Me I gat tha juice
Me I no fit loose
Oya come come make we jaiye x2 ah ah
Oh no no no snooze
Only booze ehh
Oya zero zero fuga
Finna burn some weed make you light your cigar
Demfikno say me I no dey do anyhow
Me I no dey anyhow I no buga ahn
Slam some to their beat o.. oh.. i
My people feel this cool o.. oh.. i
Some people demma diss o
Right now I'm just dancing to this beat o..
But still dem dey find me o
Them want turn watchman they wan guide me
But Oluwa Oluwa design me
So I know I be strong I be fighting
I Keep climbing

Don worry be happy
Don worry don worry be happy (Omo be happy)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah
Don worry be happy (don worry)
Don worry don worry be happy (don worry)
Don worry be happy
Happy happy happy
No dey look uche face be happy ahn
Thank tha lord be happy ahn
Praise Jah Jah be happy ahn
Only Jah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: SOLOMON TYOSHAR
Copyright: Lyrics © ONErpm

Back to: T.Y Again

Tags:
No tags yet