Back to Top

Vicx - Omalicha Lyrics



Vicx - Omalicha Lyrics




Intro
Oh no oh no
Love is the most high go
Tunes the drummer boy
Love is the most high go
Love is the most high go
Love is the most high go
Oh no no no no

You feel like heaven to me
I no dey hear wetin dem wan dey talk cause
You be my medicine
I'm alone
I'm a loner you got my soul
Angelina je ka majo oh no
Battery charged but I stay on low
No fit form me i no wan scope

Chorus
Omalicha you dey make me high
Like I don take colorrado
You're my cocaina

Omalicha you dey make me high
Like I don't take colorrado
You're my cocaina

Hook
She never say she no like broke boys
Unless you pull up inna big big toy
And your body inna Louis Vuitton
My Angelina Mapami na
No like broke boys
Unless you pull up inna big big toy
And your body inna Louis Vuitton
My Angelina Mapami na

You dey give me liver
Like ogogoro you dey ginger me
Pastor no fi heala me
Ta moto gbenda
Why our body dey shake
E dey dance
E dey jegele eji eji ejikerere
Come make you dance make you do kerere
Ewa ewa ewawawa

Chorus
Omalicha you dey make me high
Like I don't take colorrado
You're my cocaina

Omalicha you dey make me high
Like I don't take colorrado
You're my cocaina

Hook
She tell me say she no like broke boys
Unless you pull up inna big big toy
And your body inna Louis Vuitton
My Angelina Mapami na
Luis sir wisa
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Intro
Oh no oh no
Love is the most high go
Tunes the drummer boy
Love is the most high go
Love is the most high go
Love is the most high go
Oh no no no no

You feel like heaven to me
I no dey hear wetin dem wan dey talk cause
You be my medicine
I'm alone
I'm a loner you got my soul
Angelina je ka majo oh no
Battery charged but I stay on low
No fit form me i no wan scope

Chorus
Omalicha you dey make me high
Like I don take colorrado
You're my cocaina

Omalicha you dey make me high
Like I don't take colorrado
You're my cocaina

Hook
She never say she no like broke boys
Unless you pull up inna big big toy
And your body inna Louis Vuitton
My Angelina Mapami na
No like broke boys
Unless you pull up inna big big toy
And your body inna Louis Vuitton
My Angelina Mapami na

You dey give me liver
Like ogogoro you dey ginger me
Pastor no fi heala me
Ta moto gbenda
Why our body dey shake
E dey dance
E dey jegele eji eji ejikerere
Come make you dance make you do kerere
Ewa ewa ewawawa

Chorus
Omalicha you dey make me high
Like I don't take colorrado
You're my cocaina

Omalicha you dey make me high
Like I don't take colorrado
You're my cocaina

Hook
She tell me say she no like broke boys
Unless you pull up inna big big toy
And your body inna Louis Vuitton
My Angelina Mapami na
Luis sir wisa
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Victor Harrison
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vicx



Vicx - Omalicha Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Vicx
Language: English
Length: 2:11
Written by: Victor Harrison
[Correct Info]
Tags:
No tags yet