Back to Top

Wise - Remember Lyrics

theme

Wise - Remember Lyrics

You never hear calm down
Kpreeee
Trheeeee
Onanana
Eh eh
Gribeng
Ah na ah na
I remember when I use to be broke , nobody been dey give hope
I remember when I use to be back nobody been want to see me through
OluwaJoor Tori olorun make you help me make my enemies dem no see me
OluwaJoor mi Tori olorun make you help me make my enemies dem no see me
If no be God dem for use me play ball
Enemies them dem for push me comot
If no be God dem for use me play ball
Enemies demdem for push me Comot
If no be God I for dey for Ocean all my enemies dem for dey take me.play ball
If no be God I for dey for Ocean I for no fit swim I for sink one time one time tell them , The fire is burning all over me
The fire is burning all over me the fire is burning burning all over me the fire is burning all over me I remember when I use to push up eh nobody been care but right now say , I remember when I use to push up eh nobody been care but right now say , I remember when I use to push up eh nobody been care but right now say eh

If if no be God dem for use me play ball
Enemies demdemfor give me red card
If no be God dem for use me play ball enemies demdemfor give me last card
But oluwa you put me through still yet this people no want me through , but oluwa you put me through still yet this people no want me through
I remember when I use to push up eh nobody been care but right now say eh

Remember when I use to be broke , nobody been dey give hope

Tell my enemies that I am coming back again (am coming back again)
Tell my enemies that baba God has blessed my way (Baba God has blessed my way eh)
Tell my enemies that baba God has blessed my way eh
Tell my enemies say I no go fit to stop Again eh eh
I say see me through right now back then dem been no like me now
I say see me passing now right now driving a Range e now
(But oluwa you put me through still yet this people no want me through)
Ehhehhehhh eh eh
U never hear , calm down.
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Charlene Collins, Christopher Collins, Dillon Pace, Josh Ocean
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
LyricFind

Back to: Wise

Wise - Remember Video
(Here for Video at the top of page)

Tags:
No tags yet