Back to Top

Wiz Kid - Final (Baba Nla) [Album] Lyrics

Wiz Kid - Final (Baba Nla) [Album] Lyrics
Official

Legendary beat le le legendary beat
Legendary beat le le legendary beat

I get girl for my yard wey get big big backa
Wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things i need ahhn
I get one wey dey make me feel nice
She slow dance I no fit leave am gal
I get one wey dey want give me kids
And leave am aaahn

But my gbedu is final wizzy baby baba nla won
My girl wear designer everytin wey I give am Final eh e eh
I no like wahala oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final
When me drop everybody no dey tire eh e eh

All of the girls go do anything for my love
All of d boys go do anything for the money
Dem dey dance to my music dem show me love
Girls wanna touch wanna love
Dem want to love me

You know say I gat one life make I live am
See I don try hustle hustle for street I no lie
Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final
The girl dem like wear designer
Wizzy baby kill da beat I no dey tire
Wen the gbedu drop for the club is final oh u oh

My girl dey make me lose my mind eh
I give am wat she neeeeed
My girl dey make me lose my mind eh
Another girl I no dey seeee

But my gbedu is final wizzy baby baba nla won
My girl wear designer
Everything wey I give am final eh eh
I no like wahala oh wizzybaby baba nla won
Say my gbedu is final
When me drops everybody no dey tire eh e eh

Who's gat the key to my beemer
I say who am I d girls dem shuga
Call me the girl dem shuga no one badder
Number one no one madder

Say who's gat the key to my limo
I say who am I the girl dem daada
Call me d girl dem daada
I run everytin don daada eh ee

But my gbedu is final
Wizzy baby baba nla won
My girl wear designer
Everything wey I give am final eh e eh

I no like wahala,
Oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final
When me drop everybody no dey tire
Eh yeah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: AYODEJI BALOGUN
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.

Back to: Wiz Kid

Wiz Kid - Final (Baba Nla) [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Wiz Kid
Length: 2:40
Written by: AYODEJI BALOGUN

Tags:
No tags yet