Back to Top

Mama, Papa & God Video (MV)




Performed By: YP Kezzi
Language: English
Length: 2:35
Written by: EBUBE ECHEFU




YP Kezzi - Mama, Papa & God Lyrics




Wetin I for do if my mama never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you
Omo na wetin we for do if my papa never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you you you you you

Yeah
Papa tell me Ke-Ke-Kezzi
Get something wey them never te-te-tell me
Them no been want baby
Say them never ready
My mama been take birth control
But truly truly
E no fit stop me from coming
Na God truly dey move me
Na him put me for my mummy yeah
As I dey watch my life unfold
Na only God wey dey paddle my boat
And even if e capsize I go float
E no fit ever capsize I know but

Wetin I for do if my mama never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you
Omo na wetin we for do if my papa never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you you you you you
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Wetin I for do if my mama never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you
Omo na wetin we for do if my papa never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you you you you you

Yeah
Papa tell me Ke-Ke-Kezzi
Get something wey them never te-te-tell me
Them no been want baby
Say them never ready
My mama been take birth control
But truly truly
E no fit stop me from coming
Na God truly dey move me
Na him put me for my mummy yeah
As I dey watch my life unfold
Na only God wey dey paddle my boat
And even if e capsize I go float
E no fit ever capsize I know but

Wetin I for do if my mama never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you
Omo na wetin we for do if my papa never pushed
If not for God wey dey do do
I no go fit dey for you you you you you
[ Correct these Lyrics ]
Writer: EBUBE ECHEFU
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: YP Kezzi

Tags:
No tags yet