Back to Top

Zerrydl - Popo Lyrics

Zerrydl - Popo Lyrics
Official

Say wara wara
Wahala
Busy

One day one day on a Sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my Opay
Na once I site Police from a distance
Young man come down from this car
I dey try give my guy signal
Offence number one where are your papers
Wan claim my right
He give me slap
Officer what is this all about
Try dey explain but he nor give me chance
Shut up mr man you are a criminal

Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya yard
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera

Na once dem Pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket
Say officer wait I'm not a smoker
How come your eyes are so red
But anyways put hands for pocket
Drop small thing for the boys
Asap Pablo march that e Benz
Dem find me come my address

Say
Oh fa la la
Siren blowing in my ya ya yard
Anything wey sup que sera sera
Popo cast that area area
(?)
I move asap asap
Men on black colour
Use boot take Scatter my door
Took me aside like usa Dollar
No be color no kpo No Rizzla Raw

Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Divine Uzama
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: Zerrydl

Zerrydl - Popo Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Zerrydl
Language: English
Length: 2:34
Written by: Divine Uzama

Tags:
No tags yet