Back to Top

Dremo - Hey Ma Lyrics

Dremo - Hey Ma Lyrics
Official

[ Featuring Simi ]

Rapper wey dey sing song
Dremo Drizzy ya ya
Simi ohh yea

Hey mama
Hey mama
Girl tonight I wanna see you acting right
Baby boo no drama

Hey mama
Hey mama
Girl anything you request
Na yes yes like sey I be agama (Codename yeah)

Make we discuss you de make my head bust
I go few questions and it's all about us
What's my position in your life shey I be first (First place)
Shey you go be my conductor when I be boss
Shey you go smile for me my joro
Shey you go tidy me up when I dey yarn dust
She you go still address me when I dey wear cloth
Girl I'm sorry I'm asking you jamb questions

Hey mama (Hey papi)
Hey mama (Kin lo papi)

Baby boo no drama (No drama)

Hey mama
Hey mama (Don't stop now)
Girl anything you request
Na yes yes like sey I be agama

So make I roll that cam for you (Make you roll am)
As you dey roll that thing (You dey roll that thing)
Pop a bottle of wine for you (Baby pop am)
As you dey whine that thing (Baby whine that thing)

The way you go low girl you make me high
You making me high

I see you want me now
I see the way that you hang around
You can have me baby if you hold me down
Will you hold me down
You can call me baby now
Be my Clyde I go be your Bonnie now
Shey you don get me baby don't mess around
Or ama haunt you down
Baby when I whine know I whine for you
I wan spend all my time with you
Maybe one day I go die for you
Me I no dey lie for you
Hey you know I'm gonna fight for you
And even if den beat me boy I go cry for you
I go cross that line for you
Wetin you want I go find for you

Don't tell me lies
Shey you go spend time with me if I go bankrupt (The apple of my eyes)
Shey you go send me if I no get Airdrop (Me and you tonight)
Make we take trip Uber go drop us for airport
For my bad habits I go drop all stop drink stop pot
If my dealer rings I go drop call

Mama mama mama mama mama mama
I wanna take you to my mama mama mama mama
Wan make you be my baby mama mama mama mama
Because you dey blow my mind mind mind mind

Hey mama mama
Hey mama mama (Love don't care)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: James Patrick Glennie, Lawrence Gott, Timothy Booth
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: Dremo

Dremo - Hey Ma Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Dremo
Featuring: Simi
Language: English
Length: 3:25
Written by: James Patrick Glennie, Lawrence Gott, Timothy Booth

Tags:
No tags yet