Bring the heat Clemzy
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no ye ye eh
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no
Gobe ti sele o
O ye you do me wrong
O you know you do me wrong
Now you gonna know (Now you gonna know)
I play along when you do me wrong
Can you hear me now eh
Can you see me now (Simi now)
Two can play the game
I can do the same
Thing wey you do for Amaka
Do for Amina eeh
I go find Sugar Daddy o
Make e take me to dinner
Shebi na you want to be bingo
I follow you speaking your lingo
You no believe say na me go cry o
You underestimated my reply o
Bobo shey o tan e o
Gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti sele oh oh (See me see gobe)
Ebelebe gobe ti sele no no (See you see gobe)
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh (Gobe e oo)
Ebelebe gobe ti sele no no (No.1)
Ebelebe gobe ti sele oh oh (African bad girl)
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Yea kilo fa werey gan
Shey na me you wan dey whine kole jor o gbagbe
Because of Agege Rihanna
You decide to scatter everything
Wey we gather oh no no
Gongo Aso to ba di igba ta ba so
To ba ti fa e l'asho
No be say I no know wetin to do
But to catch monkey you gotta act the fool
Omo if you know me you go know say
The way I feel for you boy e gbona gan
Felifeli boy e gbona gan yeah e yeah
Ebelebe ti gobe ba ti shele gan
Oyo lo wa you got to do it all alone
Ebelebe gobe ti sele o
Ebelebe gobe ti sele oh no
Ebelebe gobe ti sele o o o
Ebelebe gobe ti sele oh no
Ebelebe gobe ti sele o o o
Ebelebe gobe ti sele oh no
Ebelebe gobe ti sele o o o
Ebelebe gobe ti sele oh no
It's LA o
When I dey talk to Nneka
Talk to Amaka yeh
Which one I go choose
And I dey give Nneka
Give Amaka
Make I no go loose
And I dey follow other girls oh
And I dey do this girls oh
Folake get belle o
Anita comot belle
So wetin I go do
Ebelebe gobe ti sele o o o
Ebelebe gobe ti sele oh no
Ebelebe gobe ti sele o o o
Ebelebe gobe ti sele oh no
Ebelebe gobe ti sele o o o (Gobe oo)
Ebelebe gobe ti sele oh no
Ebelebe gobe ti sele o o o
Ebelebe gobe ti sele oh no
It's LA
Clemzy sho ti ti omo yen o
Simi lo fe pa mi
Clemzy sho ti ro omo yen o
Tiwa lo fe pa mi
Body that fi to kill a man to gunshot
Omo yen fe pa mi